Skip to main content

Number #1 HandyMan App in Africa.

If you be Mechanic, Plumber, Hairdresser or say you get any handwork wey you fit moniterize at all, Join FixAll now make you begin receive work and expand your customer base.

Watin Be FixAll Africa ?

FixAll Africa na the Number one Handyman Application for inside Africa, With this Application for your hand, you go fit connect to any person wey want do any kind work for your area and even beyound, you go handle dia work, collect your money, and even grow your customer base. We dey here to make your hustle easier and more profitable.

We dey provide di platform make e for fit link you up with plenty customers wey need your skills and services. So, if you wan make your business boom, Sign-Up now make you fit de among the first people to get di application when e ready.

We bin don answer some story wey fit de bother you

Which kind people fit register for FixAllApp?

Abeg, artisans dem no need pay any registration fee?

How i go take know if di App don ready ?

Once you don sign up for our wait list, our Ogbonge team go holla you when di time don reach. No need to worry yourself, we go handle am.

After i register, I hope say my document wey i de submit safe so ?

Close Menu

Wow look at this!

This is an optional, highly
customizable off canvas area.

About Salient

The Castle
Unit 345
2500 Castle Dr
Manhattan, NY

T: +216 (0)40 3629 4753
E: hello@themenectar.com